Some pipo dey see sea moss as di secret to glowing skin, easy weight loss and beta gut health. Sea moss, wey be spiny seaweed wey pipo fit chop, don become trend for celebrities and TikTokers alike.